Monday, May 11, 2009

Naija IM Slangs! Official List

1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
51. BUNT - bros u no try
52. EFBU - e fit be u
53. U2DF - U 2 dey fap
54. YNGJ - you no get job
55. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
56. IDC - I Dey Come
57. IWP - I Wan Piss (substitute for BRB)
58. IDC - I Dey Come
59. Uwta- you wan try am???
60. Wddu- Wetin dey do u?
61. Uwd- you wan die?
62. Idh- I dey house
63. Wut- Wetin you talk?
64. Ydttm- you dey talk to me?
65. Iwgs- I wan go sleep
66. Iwg- I wan go
67. Udsa- you don start again
68. Nma- no mind am
69. Cgkl- chicken get k-leg
70. Ndbl- nepa don bring light
71. Ucc- you chop crase?
72. Ungkm- you no go kill me
73. Ugkmo- you go kill me oo,
74. VDCM - Vex dey catch me
75. UTT - U too Talk
76. SYMJM - Shut Your Mouth Jobless Mugu
77. UGDB - U go die better
78. IOT - I open Teeth
79. SMSM - see me see motorcycle
80. DDBL (Dem don bring light)